- Lyrics
- Album list
Paul Chisom
-
Baba Na You
Baba na You Love gi dikwa egwu (Your love is amazing) When I think about the things You do Your love dey make me dey follow You
Because everything (Na You) Everything I do (Na You) Even when I wan enjoy (Na You) Even when I cry (Na You) When I fall yakata (Na You) When I stand gidigba (Na You) Kedi kere di ke ke (Na You)
Find more lyrics at ※ Mojim.com Baba na You biko Na only You ewo ewo
Without You, I no know wetin I go fit do oh Without You, I for be like mansion with no roof oh Without You, I for be like bride wey no get any groom oh Without You, I for don kpai, for don mumu oh
I can't live can't be without You (Without You) I can't sleep I can't wake without (Without You) Cannot live cannot be without You (Without You) You're the source of my strength
-
|