- Lyrics
- Album list
Magnito
-
Loud
there is a little bit of loud in the shisha fresh out music on the mix bread and butter no politician daughter yes the perfumes are gutter no say e dey smell like gutter yes me am not ajebutter no i fit eat bread and water yes or stew with no chicken no or house with no kitchen yes am fly i speak pidgin no home economics yes naija economy no una suppose to dey honour me yes stop making fun of me no say my people to dey hyper yes shey you wan go the behind bar no shey you wan know eddy wine bar yes fresh out
there is a little bit of loud in the shisha shisha shisha there is a little bit of loud in the shisha
shisha shisha shisha
yanka muna torzo da hanta no hada muna mango da hauda yes gani nan da gani wonda no sorry gani nan da juvez yes make you no go call police no haba see doris yes shey i be king of the zanga no shey my story dey for vanguard yes ma dreads no be panda no i no fit do cover for panda yes i dey cause propaganda no whats good for the goose for the ganda yes all of my shawtys for uganda no Find more lyrics at ※ Mojim.com them habiba and yolanda yes them dey hate i can see the anger no
cause the jam is a banger yes shege langa langa
there is a little bit of loud in the shisha
shisha shisha there is a little bit of loud in the shisha shisha shisha shisha
shey na you give am belle no say her grandpa na cele yes she born tell am kpele no shey denrele na rich kid yes bobrisky no wey bin talk say hin like wizkid yes what a quack very risky no now dey say magnito don dey come again yes am back and am born again no if you no dey trip wetin you come dey gain yes my sister wetin you call the game no hide and seek yes seyi shay na my five and six no
what about the pretty lola rae yes yemi alade is on her way no and darey art alade yes fresh out
there is a little bit of loud in the shisha shisha shisha there is a little bit of loud in the shisha shisha shisha shisha its jhuwizz on the beat music on the mix
-
|