- Lyrics
- Album list
Lagbaja
-
Bling Bling Panda
Because of panda Wey I no dey wear Dem say I no dey bling Ordinary panda ó (yẹ panda) Because designer Wey I no dey wear Dem say I no dey cool Ordinary panda ó (ye panda) Because of tooth cat Wey I nor put for teeth Dem say I no dey bling Ordinary panda ó (yẹ panda) Alagbede bá ń gbẹ (bling bling panda) Bá ń rọ bá ń jó (bling bling panda) Bling am for me well well (bling bling panda) Nothing special about panda (bling bling panda) Ṣe everything from abroad we must copy Put platinum, put more silver, put more gold I must belong by túláàsì (bling bling panda) Because of tattoo Wey no dey your body Dem say you nor dey cool Ordinary tattoo o Yẹ panda Because of big big motor Wey you nor dey drive Find more lyrics at ※ Mojim.com Dem say you nor dey bling Ordinary motor o Yẹ panda Because of gold watch Wey I nor dey water dem say I nor dey bling Ordinary panda o Yẹ panda Alagbede bá ń gbẹ (bling bling panda) Bá ń rọ bá ń jó (bling bling panda) Bling am for me well well (bling bling panda) You better no confuse yourself o Many many lives don lose because of fake body Alagbede bá wọn gbe Nothing special about panda Instrumentals Alagbede bá ń gbe Bling am for me well well Nothing nothing special about panda Ṣe everything from abroad we must copy? It's too heavy ó (who send you) Alagbede bá wọn gbe Instrumentals Alagbede bá wọn gbe Bling Bling panda
-
|